Difference between revisions of "wound"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Body of person or animal wey [[injure]]. | |
:*{{ux|dv|One get serious '''wound''' and three still dey miss. |(bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)}} | :*{{ux|dv|One get serious '''wound''' and three still dey miss. |(bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)}} | ||
:*{{ux|dv|E dey bandage their '''wound'''. |(jw__18566, He/she bandaged their wounds.)}} | :*{{ux|dv|E dey bandage their '''wound'''. |(jw__18566, He/she bandaged their wounds.)}} |
Revision as of 15:20, 16 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
from: English wound
Pronunciation
- wûnd
Noun
Body of person or animal wey injure.
- One get serious wound and three still dey miss. — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
- E dey bandage their wound. — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
- According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)
Synonyms
Translations
- English: injury
Transitive Verb
- Sey person come injure person or animal.
- If you no take time, I go wound you o. — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
- You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person? — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
- Sey dem defeat person for game.
- France wound Nigeria 8-0 for friendly match. — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
- Sey person dey nack person.
- Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night. — (NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)
Intransitive Verb
Sey person injure.
- E reach like 32 passengers wey wound. — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
- I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side. — (NSC_Abonyi_2021, I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)
Synonyms
Translations
- English: to wound, to defeat, to have sex