Difference between revisions of "wound"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
Line 30: | Line 30: | ||
:*{{ux|dv|France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match.|(bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)}} | :*{{ux|dv|France '''wound''' Nigeria 8-0 for friendly match.|(bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)}} | ||
*Make person dey [[nack]] person. | *Make person dey [[nack]] person. | ||
− | :*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|( | + | :*{{ux|dv|Na '''wound''' I go '''wound''' dat babe if she show my [[bunk]] dis night.|(I will sex that babe hard if she shows up tonight.)}} |
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== | ||
* Make person [[injure]]. | * Make person [[injure]]. | ||
:*{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}} | :*{{ux|dv|E reach like 32 passengers wey '''wound'''.|(bbc__6843, About 32 passengers were injured.)}} | ||
− | :*{{ux|dv|I come '''wound''' for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.|( | + | :*{{ux|dv|I come '''wound''' for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side.|(I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 20:37, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
from English: wound
Pronunciation
- wûnd
Noun
- Body of person or animal wey injure.
- One get serious wound and three still dey miss. — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
- E dey bandage their wound. — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
- According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine. — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)
Synonyms
Translations
- English: injury
Verb
- Make person come injure person or animal.
- If you no take time, I go wound you o. — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
- You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person? — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
- Make dem defeat person for game.
- France wound Nigeria 8-0 for friendly match. — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
- Make person dey nack person.
- Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night. — (I will sex that babe hard if she shows up tonight.)
Intransitive Verb
- Make person injure.
- E reach like 32 passengers wey wound. — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
- I come wound for di way wey I land as I climb di fence jump down for di oder side. — (I injured myself when I landed awkwardly scaling the fence.)
Synonyms
Translations
- English: to wound, to defeat, to have sex