wound

Revision as of 14:10, 16 February 2021 by 197.210.28.51 (talk) (→‎Verb)

Naija

Alternative forms

Etymology

from: English wound

Pronunciation

  • wûnd

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 298
  • Frequency rank in raw corpus: 996

Noun

Na sey person injure.

  • One get serious wound and three still dey miss.  — (bbc__20347, One person had serious injury and three others are missing.)
  • E dey bandage their wound.  — (jw__18566, He/she bandaged their wounds.)
  • According to di Doctor, Peptic Ulcer na wound wey dey for di stomach and dey also affect di small intestine.  — (bbc__11754, The doctor said that peptic ulcer is an injury in the stomach and affects the small intestine.)

Synonyms

Translations

  • English: injury

Verb

  1. Sey person come injure.
    • If you no take time, I go wound you o.  — (Egbokhare_2020, Be careful, else I would injure you.)
    • E reach like 32 passengers wey wound.  — (bbc__6843, About 32 passengers were injured.)
    • You go happy if e trowey the gift for dustbin or, e use am wound another person?  — (jw__36816, Will you be pleased if he/she throws the gift into the dustbin or uses it to injure another person.)
  2. Sey dem defeat person for game.
    • France wound Nigeria 8-0 for friendly match.  — (bbc__73339, France defeated Nigeria 8-0 in the friendly match.)
  3. Sey person dey nack person.
    • Na wound I go wound dat babe if she show my bunk dis night.  — (NSC_Abonyi_2020, I will sex that babe hard if she shows up at my place tonight.)

Synonyms

Translations

  • English: to wound, to defeat, to have sex