yahoo boys

Revision as of 20:47, 5 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English yahoo and boys

Pronunciation

  • jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z

Play Play

Noun

  • Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online.
  • Yahoo boys don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.  — (Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)
  • He no know say yahoo boys don collect im money finish.  — (He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: internet fraudster