Difference between revisions of "yansh"

Line 26: Line 26:
 
* Make person [[nack]] person.
 
* Make person [[nack]] person.
 
:* {{ux|dv|Tunde don '''yansh''' Julie  |(NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)}}
 
:* {{ux|dv|Tunde don '''yansh''' Julie  |(NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)}}
:* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''yansh''' am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}}
+
:* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''yansh''' am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[fuck]], [[nack]], [[doke]]
 
* [[fuck]], [[nack]], [[doke]]

Revision as of 12:19, 9 August 2021

Go look nyash

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ


Noun

  1. Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
    • E get big yansh.  — NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)
    • Your yansh go dry.  — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
  2. Place for person body wey shit dey from comot.
    • Some people dey talk sey to clean yansh, water better pass tissue.  — (NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
    • If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your yansh.  — (NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks, anus

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don yansh Julie  — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
  • {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}

Synonyms

Translations

  • English: to have sex with someone.