Difference between revisions of "men"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 +
# Boys wey don grow reach to take care of demsef.
 +
#:* {{ux|dv| All im boys don turn to '''men''' o! children no dey [[tay]] grow.|(NSC_2021, All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)}}
 +
#:* {{ux|dv| '''Men''' and [[women]] dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.|(NSC_2021, Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)}}
 +
# Boys wey person dey carry for back waka for protection.
 +
#:* {{ux|dv| People no fit near di chief as im men just full everywhere.|(NSC_2021, The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If you do anyhow for, my men go do you anyhow.|(NSC_2021, If you misbehave, my guards will deal with you.)}}
  
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
−
#
 
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[men dem]]
 
* [[men dem]]

Revision as of 20:16, 27 September 2021

Naija

Etymology

  • From: English men

Pronunciation

  • mɛ̑n

Play Play

Noun

  1. Boys wey don grow reach to take care of demsef.
    • All im boys don turn to men o! children no dey tay grow.  — (NSC_2021, All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)
    • Men and women dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.  — (NSC_2021, Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)
  2. Boys wey person dey carry for back waka for protection.
    • People no fit near di chief as im men just full everywhere.  — (NSC_2021, The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)
    • If you do anyhow for, my men go do you anyhow.  — (NSC_2021, If you misbehave, my guards will deal with you.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: men