Difference between revisions of "coconut head"

Line 3: Line 3:
 
* From: English ''coconut'' and ''head''
 
* From: English ''coconut'' and ''head''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
*  
+
* kòkònɔ̂t
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 +
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]].
 
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]].

Revision as of 22:50, 27 September 2021

Naija

Etymology

  • From: English coconut and head

Pronunciation

  • kòkònɔ̂t


Noun

  • Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
  • How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!  — (NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
  • You na coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head.  — (NSC_2021, You are empty headed. You can never understand what you are taught.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: unintelligent person