Difference between revisions of "pressing"
(→Naija) |
|||
| Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: English ''pressing'' | * From: English ''pressing'' | ||
| − | ===Pronunciation== | + | ===Pronunciation=== |
| + | |||
prɛ́sɪ̀n | prɛ́sɪ̀n | ||
<sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> | ||
Revision as of 20:29, 13 December 2021
Naija
Etymology
- From: English pressing
Pronunciation
Noun
- Wetin de dey do wey be sey people dey open office for online.
- I just dey pity dem for dat area na pressing all of dem don dey do. — (NSC_2021, I pity all of them that stay there, they all now scam people on the internet.)
- I no know who don lie give you sha, pressing no be life! Di day wey de go catch you dey come. — (NSC_2021, I don't know you lied to you, but internet fraud is not a life! The day you'll be caught is coming.)
Synonym
419, yahoo, yahoo yahoo, G
Translation
- English: internet fraud