pressing

Naija

Etymology

  • From: English pressing

Pronunciation

prɛ́sɪ̀n Play Play

Noun

  • Wetin de dey do wey be sey people dey open office for online.
  • I just dey pity dem for dat area na pressing all of dem don dey do.  — (I pity all of them that stay there, they all now scam people on the internet.)
  • I no know who don lie give you sha, pressing no be life! Di day wey de go catch you dey come.  — (I don't know you lied to you, but internet fraud is not a life! The day you'll be caught is coming.)

Synonym

419, yahoo, yahoo yahoo, G

Translation

  • English: internet fraud