Difference between revisions of "coconut head"
(→Naija) |
|||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kòkònɔ́t hɛ̀d | * kòkònɔ́t hɛ̀d | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-coconut head.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-coconut head.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | * Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | ||
| − | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!|(NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}} | + | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin '''coconut head''' because sey e no sabi math? E wrong na!|(NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}} |
| − | :* {{ux|dv|You | + | :* {{ux|dv|You be '''coconut head''' o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|(NSC_2021, You are empty headed. You can never understand what you are taught.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[head]], [[coconut]] | * [[head]], [[coconut]] | ||
Revision as of 12:28, 15 December 2021
Naija
Etymology
- From: English coconut and head
Pronunciation
- kòkònɔ́t hɛ̀d
Noun
- Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
- How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na! — (NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
- You be coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head. — (NSC_2021, You are empty headed. You can never understand what you are taught.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: unintelligent person