Difference between revisions of "bros"

 
(6 intermediate revisions by one other user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* brɔ́s
+
* brɔ̂s
 
<sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2>
−
 
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 9
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 783
 
−
* Frequency in raw corpus: 64
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 2727
 
−
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
Wetin de dey call man.
+
# Man wey person dey respect or wey senior person.
−
 
+
#:* {{ux|dv|Dis '''bros''' bin comot go inside Denmark before. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left for Denmark.)}}
−
 
+
#:* {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}}
−
* Man wey person dey respect or wey senior person.
+
# Wetin de dey call man.
−
*: {{ux|dv|Dis '''bros''' bin comot go inside Denmark before. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left to go to Denmark before.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat '''bros''' say make you call am if NEPA people come. | (That man asked that you call him of the electricity officials come.)}}
−
*: {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Bros''' check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. | (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)}}
  
 
====Related Form====
 
====Related Form====
Line 27: Line 20:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
[[brah]], [[senior man]],
+
[[brah]], [[senior man]], [[guy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''brother''
 
* English: ''brother''
−
 
−
 
  
 
===Noun (vocative)===
 
===Noun (vocative)===
−
bros: refers to a young or adult male. -- Definition in Naija?
+
* Word we de take dey hail person.
−
 
+
:* {{ux|dv|'''Bros''', I dey hail o. |(Egbokhare_2020, Brother, greetings.)}}
−
Word we de take dey hail person
 
−
 
 
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
−
#: {{ux|dv|'''Bros''', your boy dey o. |(Brother, your boy is here.)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[senior bros]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* omo 0.79 129, nna 0.75 58, toh 0.73 307, mtschew 0.72 50, hey 0.72 96, babe 0.71 156, iya 0.71 45, mstchew 0.70 423, alright 0.70 114
+
[[brah]], [[senior man]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
−
* omo 0.79 129, nna 0.75 58, toh 0.73 307, mtschew 0.72 50, hey 0.72 96, babe 0.71 156, iya 0.71 45, mstchew 0.70 423, alright 0.70 114
+
[[junior]],  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: refers to a young or adult male.
+
* English: ''Brother''

Latest revision as of 16:29, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English brother

Pronunciation

  • brɔ̂s

Play Play

Noun

  1. Man wey person dey respect or wey senior person.
    • Dis bros bin comot go inside Denmark before.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left for Denmark.)
    • But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis bros.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)
  2. Wetin de dey call man.
    • Dat bros say make you call am if NEPA people come.  —  (That man asked that you call him of the electricity officials come.)
    • Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get.  —  (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)

Related Form

senior bros

Synonyms

brah, senior man, guy

Translations

  • English: brother

Noun (vocative)

  • Word we de take dey hail person.
  • Bros, I dey hail o.  — (Egbokhare_2020, Brother, greetings.)

Related forms

senior bros

Synonyms

brah, senior man,

Antonyms

junior,

Translations

  • English: Brother