Difference between revisions of "bros"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * omo 0.79 129, nna 0.75 58, toh 0.73 307, mtschew 0.72 50, hey 0.72 96, babe 0.71 156, iya 0.71 45, mstchew 0.70 423, alright 0.70 114 ===E...") |
(→Noun) |
||
| (11 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''brother'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * brɔ̂s |
<sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | bros: | + | # Man wey person dey respect or wey senior person. |
| + | #:* {{ux|dv|Dis '''bros''' bin comot go inside Denmark before. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left for Denmark.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}} | ||
| + | # Wetin de dey call man. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Dat '''bros''' say make you call am if NEPA people come. | (That man asked that you call him of the electricity officials come.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| '''Bros''' check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. | (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)}} | ||
| + | ====Related Form==== | ||
| + | [[senior bros]] | ||
| − | + | ====Synonyms==== | |
| − | + | [[brah]], [[senior man]], [[guy]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''brother'' |
| − | |||
| − | |||
===Noun (vocative)=== | ===Noun (vocative)=== | ||
| − | + | * Word we de take dey hail person. | |
| − | + | :* {{ux|dv|'''Bros''', I dey hail o. |(Egbokhare_2020, Brother, greetings.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | [[senior bros]] | ||
| − | ==== | + | ====Synonyms==== |
| − | + | [[brah]], [[senior man]], | |
| − | ==== | + | ====Antonyms==== |
| − | + | [[junior]], | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''Brother'' |
Latest revision as of 16:29, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English brother
Pronunciation
- brɔ̂s
Noun
- Man wey person dey respect or wey senior person.
- Dis bros bin comot go inside Denmark before. — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left for Denmark.)
- But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis bros. — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)
- Wetin de dey call man.
- Dat bros say make you call am if NEPA people come. — (That man asked that you call him of the electricity officials come.)
- Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. — (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)
Related Form
Synonyms
Translations
- English: brother
Noun (vocative)
- Word we de take dey hail person.
- Bros, I dey hail o. — (Egbokhare_2020, Brother, greetings.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Brother