Difference between revisions of "coconut head"
(→Noun) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
* From: English ''coconut'' and ''head'' | * From: English ''coconut'' and ''head'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kòkònɔ́t hɛ̀d |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-coconut head.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-coconut head.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | * Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | ||
− | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!|( | + | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin '''coconut head''' because sey e no sabi math? E wrong na!|(How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}} |
− | :* {{ux|dv|You | + | :* {{ux|dv|You be '''coconut head''' o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|(You are empty headed. You can never understand what you are taught.)}} |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[head]], [[coconut]] | * [[head]], [[coconut]] |
Latest revision as of 21:23, 3 May 2023
Naija
Etymology
- From: English coconut and head
Pronunciation
- kòkònɔ́t hɛ̀d
Noun
- Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
- How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na! — (How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
- You be coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head. — (You are empty headed. You can never understand what you are taught.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: unintelligent person