Difference between revisions of "men"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''men'' ===Pronunciation=== * mɛ̑n <sm2>Pcm-ng-men.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-men.m.ogg</sm2> ===Noun=== # #: {{ux|dv|insert example...")
 
 
(4 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#
+
# Boys wey don grow reach to take care of demsef.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv| All im boys don turn to '''men''' o! children no dey [[tay]] grow.|(All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)}}
#
+
#:* {{ux|dv| '''Men''' and [[women]] dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.|(Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# Person/people  wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem.
 +
#:* {{ux|dv| People no fit near di chief as im '''men''' just full everywhere.|(The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)}}
 +
#:* {{ux|dv|If you do anyhow for, my '''men''' go do you anyhow.|(If you misbehave, my guards will deal with you.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 +
* [[men dem]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 +
* [[guy]], [[man]]
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 +
* [[woman]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''men''

Latest revision as of 19:02, 3 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English men

Pronunciation

  • mɛ̑n

Play Play

Noun

  1. Boys wey don grow reach to take care of demsef.
    • All im boys don turn to men o! children no dey tay grow.  — (All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)
    • Men and women dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.  — (Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)
  2. Person/people wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem.
    • People no fit near di chief as im men just full everywhere.  — (The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)
    • If you do anyhow for, my men go do you anyhow.  — (If you misbehave, my guards will deal with you.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: men