Difference between revisions of "nyash"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created blank page) |
(→Naija) |
||
| (23 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
| + | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative forms=== | ||
| + | * [[nyansh]], [[yansh]] | ||
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | From: ''unknown'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * ɲjâʃ | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-nyash.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-nyash.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | # Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]], | ||
| + | #:* {{ux|dv|E get big '''nyash'''.|(He/She has a big buttocks.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Dress make you quick go school, if you go late na your '''nyash''' go suffer am. |(Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)}} | ||
| + | # Place for person body wey [[shit]] dey from comot. | ||
| + | #:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''nyash''', water better pass tissue. |(Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''nyash'''. |(If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)}} | ||
| + | # Person wey dey follow anoder person for back. | ||
| + | #:* {{ux|dv| If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get '''nyash'''. |(If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)}} | ||
| + | ====Related forms==== | ||
| + | * [[nyash man]] | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[ikebe]], [[backyard]], | ||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''buttocks'', ''anus'', ''tail'', ''stalker'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make person [[nack]] person. | ||
| + | :* {{ux|dv|Tunde don '''nyash''' Julie. |(Tunde has has sex with Julie.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''nyash''' am. |(They beat him because he raped the girl.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Di babe swear sey di boy nyash am .|(The girl swore that the boy had sex with her.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[fuck]], [[nack]], [[doke]], [[palash]], [[kpansh]] | ||
| + | |||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''to have sex with'' | ||
Latest revision as of 03:00, 4 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɲjâʃ
Noun
- Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
- E get big nyash. — (He/She has a big buttocks.)
- Dress make you quick go school, if you go late na your nyash go suffer am. — (Get dressed so you can get to school early. If you go late, your buttocks will suffer.)
- Place for person body wey shit dey from comot.
- Some people dey talk sey to clean nyash, water better pass tissue. — (Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)
- If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your nyash. — (If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)
- Person wey dey follow anoder person for back.
- If you dey waka for night look wellwell, dey sure sey you no get nyash. — (If you are out at night, look carefully, and be sure you don't have a tail.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: buttocks, anus, tail, stalker
Verb
- Make person nack person.
- Tunde don nyash Julie. — (Tunde has has sex with Julie.)
- Dem beat am sake of sey e force di babe nyash am. — (They beat him because he raped the girl.)
- Di babe swear sey di boy nyash am . — (The girl swore that the boy had sex with her.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex with