Difference between revisions of "para"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| (4 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative=== | ||
| + | [[parah]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''paranoid'' | From: English ''paranoid'' | ||
| Line 9: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | Sey person dey vex con dey shout join am. | + | * Sey person dey vex con dey shout join am. |
| − | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin | + | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin naw? |(What is the reason why you are this angry?)}} |
| − | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | ( | + | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| Line 23: | Line 25: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | Make person dey vex con dey shout join am. | + | * Make person dey vex con dey shout join am. |
| − | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since |( | + | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since.|(She has been acting irritated all day.)}} |
| + | :* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me? |(Why are you shouting angrily at me?)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Latest revision as of 08:30, 5 June 2023
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin naw? — (What is the reason why you are this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since. — (She has been acting irritated all day.)
- Why you dey para give me? — (Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry