Difference between revisions of "para"
(→Naija) |
|||
| (37 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative=== | ||
| + | [[parah]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English | + | From: English ''paranoid'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * párà |
<sm2>Pcm-ng-para.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-para.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-para.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-para.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | + | * Sey person dey vex con dey shout join am. | |
| + | :* {{ux|dv| Dis '''para''' wey you dey para na because of wetin naw? |(What is the reason why you are this angry?)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| My '''para''' no dey quick start, but if e start eh, na [[were]] for di street o. | (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | [[vex]], [[hala]] | ||
| + | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | [[laugh]], [[jolly]], [[play]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | English: ''fury'', ''anger'' | ||
| + | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * {{ux|dv| | + | * Make person dey vex con dey shout join am. |
| − | * {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Na para she dey '''para''' since.|(She has been acting irritated all day.)}} |
| − | + | :* {{ux|dv| Why you dey '''para''' give me? |(Why are you shouting angrily at me?)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | [[vex]], [[spoil face | + | [[vex]], [[spoil face]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | [[laugh]],[[jolly]], [[play]], [[shine teeth]] | + | [[laugh]], [[jolly]], [[play]], [[shine teeth]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | English: '' | + | English: ''be furious'', ''be angry'' |
Latest revision as of 08:30, 5 June 2023
Naija
Alternative
Etymology
From: English paranoid
Pronunciation
- párà
Noun
- Sey person dey vex con dey shout join am.
- Dis para wey you dey para na because of wetin naw? — (What is the reason why you are this angry?)
- My para no dey quick start, but if e start eh, na were for di street o. — (My anger isn't easily triggered, but once it is, it becomes uncontrollably destructive.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: fury, anger
Verb
- Make person dey vex con dey shout join am.
- Na para she dey para since. — (She has been acting irritated all day.)
- Why you dey para give me? — (Why are you shouting angrily at me?)
Synonyms
Antonyms
laugh, jolly, play, shine teeth
Translations
English: be furious, be angry