Difference between revisions of "cow"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
| (5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | *Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto. | |
| − | + | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | [[nama]], [[malu]] | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]] | [[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | English: ''cow | + | English: ''cow'' |
Latest revision as of 19:33, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English cow
Pronunciation
- kâu
Noun
- Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
- Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
Synonyms
Related forms
Translation
English: cow