Difference between revisions of "coconut head"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* kòkònɔ́t hɛ̀d
 
* kòkònɔ́t hɛ̀d
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-coconut head.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-coconut head.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]].
 
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]].
−
:* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!|(NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}}
+
:* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin '''coconut head''' because sey e no sabi math? E wrong na!|(How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}}
−
:* {{ux|dv|You na coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|(NSC_2021, You are empty headed. You can never understand what you are taught.)}}
+
:* {{ux|dv|You be '''coconut head''' o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|(You are empty headed. You can never understand what you are taught.)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[head]], [[coconut]]
 
* [[head]], [[coconut]]

Latest revision as of 19:23, 3 May 2023

Naija

Etymology

  • From: English coconut and head

Pronunciation

  • kòkònɔ́t hɛ̀d

Play Play

Noun

  • Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
  • How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na!  — (How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
  • You be coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head.  — (You are empty headed. You can never understand what you are taught.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation

  • English: unintelligent person