Difference between revisions of "pressing"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''pressing'' ===Pronunciation== prɛ́sɪ̀n <sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-pressing.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin de...") |
(→Noun) |
||
| (3 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
| Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: English ''pressing'' | * From: English ''pressing'' | ||
| − | ===Pronunciation== | + | ===Pronunciation=== |
| + | |||
prɛ́sɪ̀n | prɛ́sɪ̀n | ||
<sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pressing.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pressing.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin de dey do wey be sey people dey [[open office]] for online. | * Wetin de dey do wey be sey people dey [[open office]] for online. | ||
| − | :* {{ux|dv| I just dey pity dem for dat area na '''pressing''' all of dem don dey do.|( | + | :* {{ux|dv| I just dey pity dem for dat area na '''pressing''' all of dem don dey do.|(I pity all of them that stay there, they all now scam people on the internet.)}} |
| − | :* {{ux|dv| I no know who don lie give you sha, '''pressing''' no be life! Di day wey de go catch you dey come. |( | + | :* {{ux|dv| I no know who don lie give you sha, '''pressing''' no be life! Di day wey de go catch you dey come. |(I don't know you lied to you, but internet fraud is not a life! The day you'll be caught is coming.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[419]], [[yahoo]], [[yahoo yahoo]], [[G]] | [[419]], [[yahoo]], [[yahoo yahoo]], [[G]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''internet fraud'' | * English: ''internet fraud'' | ||
Latest revision as of 08:47, 5 June 2023
Naija
Etymology
- From: English pressing
Pronunciation
Noun
- Wetin de dey do wey be sey people dey open office for online.
- I just dey pity dem for dat area na pressing all of dem don dey do. — (I pity all of them that stay there, they all now scam people on the internet.)
- I no know who don lie give you sha, pressing no be life! Di day wey de go catch you dey come. — (I don't know you lied to you, but internet fraud is not a life! The day you'll be caught is coming.)
Synonym
419, yahoo, yahoo yahoo, G
Translation
- English: internet fraud