Difference between revisions of "men"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| (One intermediate revision by one other user not shown) | |||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Boys wey don grow reach to take care of demsef. | # Boys wey don grow reach to take care of demsef. | ||
| − | #:* {{ux|dv| All im boys don turn to '''men''' o! children no dey [[tay]] grow.|( | + | #:* {{ux|dv| All im boys don turn to '''men''' o! children no dey [[tay]] grow.|(All his boys are now grown men. Children grow up really fast.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| '''Men''' and [[women]] dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.|( | + | #:* {{ux|dv| '''Men''' and [[women]] dem full di vaccination center as all of dem wan collect di vaccine.|(Men and women were at the vaccination center to get vaccinated.)}} |
| − | # | + | # Person/people wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem. |
| − | #:* {{ux|dv| People no fit near di chief as im '''men''' just full everywhere.|( | + | #:* {{ux|dv| People no fit near di chief as im '''men''' just full everywhere.|(The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)}} |
| − | #:* {{ux|dv|If you do anyhow for, my '''men''' go do you anyhow.|( | + | #:* {{ux|dv|If you do anyhow for, my '''men''' go do you anyhow.|(If you misbehave, my guards will deal with you.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 17:02, 3 June 2023
Naija
Etymology
- From: English men
Pronunciation
- mɛ̑n
Noun
- Boys wey don grow reach to take care of demsef.
- Person/people wey person dey carry for back waka for protection. / People friend wey fit protect dem.
- People no fit near di chief as im men just full everywhere. — (The crowd could not get close to the chief because his bodyguards where everywhere.)
- If you do anyhow for, my men go do you anyhow. — (If you misbehave, my guards will deal with you.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: men