Difference between revisions of "market"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 21: | Line 21: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | # {{ux|dv| '''Market''' no good.|( | + | # Person hustle. |
| − | # {{ux|dv|De go go one '''market'''. |( | + | #:* {{ux|dv| '''Market''' no good.|(Egbokhare_2020, Business is not good.}} |
| + | #:* {{ux|dv| I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time. | (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)}} | ||
| + | # Place wey people dey [[gader]] dey buy dey sell. | ||
| + | #:* {{ux|dv| De go go one '''market'''. |(NSC_Odirin_2020, They would go to this market.}} | ||
| + | #:* {{ux|dv| Which market burn dat time? No be Igbudu market? | (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt the other time? Wasn't it Igbudu market?) | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | [[supermarket]], [[hustle]] [[deal]], [[buybuy]] | ||
| + | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | [[ kiosk ]], [[ shop ]] | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''Business'', ''deal'', ''market''. | ||
| + | |||
==='''Verb'''=== | ==='''Verb'''=== | ||
| + | #: To sell someting and tell people make dem come buy someting | ||
#: {{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.}} | #: {{ux|dv| I don '''market''' my laptop.|(NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.}} | ||
| + | #: {{ux|dv| I dey market green tea if you need.|(NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)}} | ||
| − | ===Synonyms=== | + | ====Synonyms==== |
| − | + | [[deal]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| + | ====Antonyms==== | ||
| + | * | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: business |
Revision as of 15:51, 7 October 2020
Naija
Alternative forms
maket
Etymology
From English market
Pronunciation
- mákɛ̀t
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 60
- Frequency rank in NSC treebank: 213
- Frequency in raw corpus: 838
- Frequency rank in raw corpus: 416
Definition
business wey person dey do and place wey de dey buy something
Noun
- Person hustle.
- Market no good. — (Egbokhare_2020, Business is not good.
- I dey pass hear dat ashi when she talk sey market no too make sense for dis Coro time. — (NSC_Odirin_2020, I overheard that prostitute say that business hasn't been too good in this corona-virus period.)
- Place wey people dey gader dey buy dey sell.
- De go go one market. — (NSC_Odirin_2020, They would go to this market.
- {{ux|dv| Which market burn dat time? No be Igbudu market? | (NSC_Odirin_2020, Which market got burnt the other time? Wasn't it Igbudu market?)
Synonyms
supermarket, hustle deal, buybuy
Antonyms
Translations
- English: Business, deal, market.
Verb
- To sell someting and tell people make dem come buy someting
- I don market my laptop. — (NSC_Odirin 2020, I have sold my laptop.
- I dey market green tea if you need. — (NSC_Odirin 2020, I sell green tea if you need some.)
Synonyms
deal
Antonyms
Translations
- English: business