Difference between revisions of "bros"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
Wetin de dey call man.
+
# Wetin de dey call man.
−
 
+
#:* {{ux|dv| Dat bros say make you call am if NEPA people come. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, That man asked that you call him of the electricity officials come.)}}
−
 
+
#:* {{ux|dv| Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. | (NSC_Onwuegbuzia_2021, Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)}}
−
* Man wey person dey respect or wey senior person.
+
# Man wey person dey respect or wey senior person.
−
*: {{ux|dv|Dis '''bros''' bin comot go inside Denmark before. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left to go to Denmark before.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dis '''bros''' bin comot go inside Denmark before. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left to go to Denmark before.)}}
−
*: {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}}
+
#:* {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}}
  
 
====Related Form====
 
====Related Form====
Line 27: Line 27:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
[[brah]], [[senior man]],
+
[[brah]], [[senior man]], [[guy]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 35: Line 35:
  
 
===Noun (vocative)===
 
===Noun (vocative)===
−
bros: refers to a young or adult male. -- Definition in Naija?
+
* Word we de take dey hail person.
−
 
+
:* {{ux|dv|'''Bros''', I dey hail o. |(Egbokhare_2020, Brother, greetings.)}}
−
Word we de take dey hail person
 
−
 
 
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
−
#: {{ux|dv|'''Bros''', your boy dey o. |(Brother, your boy is here.)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
  
 +
====Related forms====
 +
[[senior bros]]
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* omo 0.79 129, nna 0.75 58, toh 0.73 307, mtschew 0.72 50, hey 0.72 96, babe 0.71 156, iya 0.71 45, mstchew 0.70 423, alright 0.70 114
+
[[brah]], [[senior man]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
−
* omo 0.79 129, nna 0.75 58, toh 0.73 307, mtschew 0.72 50, hey 0.72 96, babe 0.71 156, iya 0.71 45, mstchew 0.70 423, alright 0.70 114
+
[[junior]],  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: refers to a young or adult male.
+
* English: ''Brother''

Revision as of 14:18, 19 January 2021

Naija

Etymology

From: English brother

Pronunciation

  • brɔ́s

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 9
  • Frequency rank in NSC treebank: 783
  • Frequency in raw corpus: 64
  • Frequency rank in raw corpus: 2727


Noun

  1. Wetin de dey call man.
    • Dat bros say make you call am if NEPA people come.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, That man asked that you call him of the electricity officials come.)
    • Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)
  2. Man wey person dey respect or wey senior person.
    • Dis bros bin comot go inside Denmark before.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left to go to Denmark before.)
    • But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis bros.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)

Related Form

senior bros

Synonyms

brah, senior man, guy

Translations

  • English: brother


Noun (vocative)

  • Word we de take dey hail person.
  • Bros, I dey hail o.  — (Egbokhare_2020, Brother, greetings.)

Related forms

senior bros

Synonyms

brah, senior man,

Antonyms

junior,

Translations

  • English: Brother