Difference between revisions of "bros"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}} | #:* {{ux|dv|But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis '''bros'''. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)}} | ||
# Wetin de dey call man. | # Wetin de dey call man. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Dat '''bros''' say make you call am if NEPA people come. | ( | + | #:* {{ux|dv| Dat '''bros''' say make you call am if NEPA people come. | (That man asked that you call him of the electricity officials come.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| '''Bros''' check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. | ( | + | #:* {{ux|dv| '''Bros''' check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. | (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)}} |
====Related Form==== | ====Related Form==== | ||
Latest revision as of 16:29, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English brother
Pronunciation
- brɔ̂s
Noun
- Man wey person dey respect or wey senior person.
- Dis bros bin comot go inside Denmark before. — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left for Denmark.)
- But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis bros. — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)
- Wetin de dey call man.
- Dat bros say make you call am if NEPA people come. — (That man asked that you call him of the electricity officials come.)
- Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get. — (Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)
Related Form
Synonyms
Translations
- English: brother
Noun (vocative)
- Word we de take dey hail person.
- Bros, I dey hail o. — (Egbokhare_2020, Brother, greetings.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Brother