Difference between revisions of "coconut head"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | * Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like [[mumu]]. | ||
| − | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin '''coconut head''' because sey e no sabi math? E wrong na!|( | + | :* {{ux|dv|How teacher go dey call pikin '''coconut head''' because sey e no sabi math? E wrong na!|(How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)}} |
| − | :* {{ux|dv|You be '''coconut head''' o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|( | + | :* {{ux|dv|You be '''coconut head''' o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your [[head]].|(You are empty headed. You can never understand what you are taught.)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[head]], [[coconut]] | * [[head]], [[coconut]] | ||
Latest revision as of 19:23, 3 May 2023
Naija
Etymology
- From: English coconut and head
Pronunciation
- kòkònɔ́t hɛ̀d
Noun
- Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
- How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na! — (How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
- You be coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head. — (You are empty headed. You can never understand what you are taught.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: unintelligent person