Difference between revisions of "perform"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''perform'' ===Pronunciation=== * pɛ̀rfɔ̑m <sm2>Pcm-ng-perform.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-perform.m.ogg</sm2> ===Verb=== #Make perso...")
 
 
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make person do [[show]] wey fit be dance, song or acting for anoder person or oder people.
 
#Make person do [[show]] wey fit be dance, song or acting for anoder person or oder people.
#: {{ux|dv|Na Davido '''perform''' for stage today.|(NSC_2021, Davido performed at live on stage today.)}}
+
#: {{ux|dv|Na Davido '''perform''' for stage today.|(Davido performed at live on stage today.)}}
 
#Make person do someting well well.
 
#Make person do someting well well.
#: {{ux|dv|Di guy dey '''perform''' well for [[im]] work.|(NSC_2021, The guy does his work well.)}}
+
#: {{ux|dv|Di guy dey '''perform''' well for [[im]] work.|(The guy does his work well.)}}
 
# Make man sabi [[nack]] well well.
 
# Make man sabi [[nack]] well well.
 
#: {{ux|dv|Di woman dey complain say her husband no dey '''perform''' for inside room again like before.|(NSC_2021, The woman complained that her husband no longer performs in the bedroom the way he use to.)}}
 
#: {{ux|dv|Di woman dey complain say her husband no dey '''perform''' for inside room again like before.|(NSC_2021, The woman complained that her husband no longer performs in the bedroom the way he use to.)}}

Latest revision as of 10:36, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English perform

Pronunciation

  • pɛ̀rfɔ̑m

Play Play

Verb

  1. Make person do show wey fit be dance, song or acting for anoder person or oder people.
    Na Davido perform for stage today.  — (Davido performed at live on stage today.)
  2. Make person do someting well well.
    Di guy dey perform well for im work.  — (The guy does his work well.)
  3. Make man sabi nack well well.
    Di woman dey complain say her husband no dey perform for inside room again like before.  — (NSC_2021, The woman complained that her husband no longer performs in the bedroom the way he use to.)

Synonyms

Translations

  • English: perform