perform

Naija

Etymology

From: English perform

Pronunciation

  • pɛ̀rfɔ̑m

Play Play

Verb

  1. Make person do show wey fit be dance, song or acting for anoder person or oder people.
    Na Davido perform for stage today.  — (Davido performed at live on stage today.)
  2. Make person do someting well well.
    Di guy dey perform well for im work.  — (The guy does his work well.)
  3. Make man sabi nack well well.
    Di woman dey complain say her husband no dey perform for inside room again like before.  — (NSC_2021, The woman complained that her husband no longer performs in the bedroom the way he use to.)

Synonyms

Translations

  • English: perform