coconut head
Revision as of 20:38, 27 September 2021 by 197.210.77.140 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''coconut'' and ''head'' ===Pronunciation=== * <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== *...")
Naija
Etymology
- From: English coconut and head
Pronunciation
Noun
- Name wey de dey call person wey no sabi anyting wey dey do like mumu.
- How teacher go dey call pikin coconut head because sey e no sabi math? E wrong na! — (NSC_2021, How dare a teacher call a child dull because he doesn't know mathematics?)
- You na coconut head o. Nothing wey dey teach you fit enter dis your head. — (NSC_2021, You are empty headed. You can never understand what you are taught.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: unintelligent person