pressing

Revision as of 20:29, 13 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''pressing'' ===Pronunciation== prɛ́sɪ̀n <sm2>Pcm-ng-pressing.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-pressing.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Wetin de...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English pressing

=Pronunciation

prɛ́sɪ̀n Play Play

Noun

  • Wetin de dey do wey be sey people dey open office for online.
  • I just dey pity dem for dat area na pressing all of dem don dey do.  — (NSC_2021, I pity all of them that stay there, they all now scam people on the internet.)
  • I no know who don lie give you sha, pressing no be life! Di day wey de go catch you dey come.  — (NSC_2021, I don't know you lied to you, but internet fraud is not a life! The day you'll be caught is coming.)

Synonym

419, yahoo, yahoo yahoo, G

Translation

  • English: internet fraud