perform

Revision as of 13:52, 3 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''perform'' ===Pronunciation=== * pɛ̀rfɔ̑m <sm2>Pcm-ng-perform.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-perform.m.ogg</sm2> ===Verb=== #Make perso...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English perform

Pronunciation

  • pɛ̀rfɔ̑m

Play Play

Verb

  1. Make person do show wey fit be dance, song or acting for anoder person or oder people.
    Na Davido perform for stage today.  — (NSC_2021, Davido performed at live on stage today.)
  2. Make person do someting well well.
    Di guy dey perform well for im work.  — (NSC_2021, The guy does his work well.)
  3. Make man sabi nack well well.
    Di woman dey complain say her husband no dey perform for inside room again like before.  — (NSC_2021, The woman complained that her husband no longer performs in the bedroom the way he use to.)

Synonyms

Translations

  • English: perform