baddest

(Redirected from Baddest)

Naija

Etymology

From English: bad

Pronunciation

  • bádɛ̌s

Play Play

Adjective

  • Make person dey smart dey sabi pass oder.
  • You na baddest  — (Egbokhare_2020, You are smart.)
  • Even if you no know di film, you for don hear 007. Di guy be one baddest actor wey dey act as correct spy for di world.  — (bbc__47534, Even if you don't know the film, you have heard about 007, The guy is one smart actor that acts as an intelligent spy for the world.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: smart