Difference between revisions of "bros"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bros.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bros.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 9
 
* Frequency rank in NSC treebank: 783
 
* Frequency in raw corpus: 64
 
* Frequency rank in raw corpus: 2727
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:22, 19 May 2021

Naija

Etymology

From: English brother

Pronunciation

  • brɔ́s

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey call man.
    • Dat bros say make you call am if NEPA people come.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, That man asked that you call him of the electricity officials come.)
    • Bros check di jeans wey I dey sell, na better better stock I get.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, Sir, take a look at the jeans I sell, they are really good.)
  2. Man wey person dey respect or wey senior person.
    • Dis bros bin comot go inside Denmark before.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__17, This brother had earlier left to go to Denmark before.)
    • But e sure sey many, many clubs eh still go want sign dis bros.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__23, But he is sure that many, many clubs eh, still want to sign this brother.)

Related Form

senior bros

Synonyms

brah, senior man, guy

Translations

  • English: brother


Noun (vocative)

  • Word we de take dey hail person.
  • Bros, I dey hail o.  — (Egbokhare_2020, Brother, greetings.)

Related forms

senior bros

Synonyms

brah, senior man,

Antonyms

junior,

Translations

  • English: Brother