Difference between revisions of "come"
(→Naija) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | # Make person go reach someting or somewhere. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Make una no worry, shebi na me tell una? I go still '''come''', no worry. |(NSC_2021, You all should not worry, I was the one who told you, right? I will still come, don't worry.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Na who first '''come''' de go first give food o, if you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. |(NSC_2021, Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)}} | ||
#Sey person return from where e go before. | #Sey person return from where e go before. | ||
#:* {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)}} | #:* {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)}} | ||
Line 22: | Line 25: | ||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
− | Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be. | + | * Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be. |
− | :* {{ux|dv|E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}} | + | :* {{ux|dv|E tall pass all of us, e '''con''' huge, e con get muscle, e con fine, e '''come''' fresh. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Wetin you '''come''' tell am? |(ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''is'' | + | * English: ''is'', ''then'' |
Revision as of 10:10, 2 December 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English come
Pronunciation
- kɔ̂m
Verb
- Make person go reach someting or somewhere.
- Make una no worry, shebi na me tell una? I go still come, no worry. — (NSC_2021, You all should not worry, I was the one who told you, right? I will still come, don't worry.)
- Na who first come de go first give food o, if you like dey blow guy dey come late, you go fit see water drink sha. — (NSC_2021, Whoever comes first will be served food first. If you still want to take your time and be late, hopefully, there'll be water for you to drink.)
- Sey person return from where e go before.
- Just come back. — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)
- Mah I go come back, — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)
- Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
Translations
- English: to return, to ejaculate
Auxiliary
- Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
- E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
- Wetin you come tell am? — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, What did you then tell him?)
Translations
- English: is, then