come
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English come
Pronunciation
- kɔ̂m
Verb
- Sey person return from where e go before.
- Just come back. — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)
- Mah I go come back, — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)
- Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
Translations
- English: to return, to ejaculate
Auxiliary
- Sey person show for somewhere
- Who come for French? — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)
Word wey de show wetin or how someting lead to anoder ting.
- E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone; he looks huge and muscular, and very handsome.)