come

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English come

Pronunciation

  • kɔ̂m

Play Play

Verb

  1. Sey person return from where e go before.
    • Just come back.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)
    • Mah I go come back,  — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)
  2. Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
    • As man dey come sharp sharp na so bulala medicine begin reign.  — (NSC_2021, The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the demand for aphrodisiacs.)

Translations

  • English: to return, to ejaculate

Auxiliary

  1. Word wey de put for inside talk talk to show as someting take be.
    • E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone, huge, muscular, and very handsome.)
    • Who come for French?  — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who is here for French lessons?)

Translations

  • English: is