Difference between revisions of "comot"

Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kòmót
+
* kɔ̀mɔ̑t
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-comot.m.ogg</sm2>
Line 16: Line 16:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
* Moh remove someting.
+
* Make person or someting remove person or someting.
 
 
  
 
====Transitive Verb====
 
====Transitive Verb====

Revision as of 15:47, 6 November 2020

Naija

Etymology

From English come out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 135
  • Frequency rank in NSC treebank: 111
  • Frequency in raw corpus: 3975
  • Frequency rank in raw corpus: 97


Definition

  • Make person or someting remove person or someting.

Transitive Verb

  1. If our own die, we go dey comot am dey put am for our room.  — (NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )
    If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should disabuse their mind immediately.)
  2. comot mind
    Moh forget someting.
    Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study revealed that even though men forget sex as they are getting older, it is the relationship that is older than one year that makes women tired most times)
  3. comot hand
    Moh no dey dey involve for someting.
    Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
    Na later she come comot im hand small-small as she bin dey fear say she go vex am.  — (bbc__71319, It was latter she now desist gradually as she was afraid that she will make her vex.)
    Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, That is what did not allow them to desist from war matter.)
  4. comot eye
    Make person bone.
    But make we get am for mind sey, congregation no go comot eye for this kind matter even if e no dey too happen.  — (jw__37910, But we should have it in mind that the congregation will not overlook this kind of issue)
    No comot eye for anything wey you dey learn, even if e be like sey e small.  — (jw__23455, Don't overlook anything you have learnt, even if it is as if it is small)

Intransitive Verb

  1. Moh waka leave.
    Di guy don comot.  — (NSC_Tella_2020, The guy has left.)
    Comot!  — (IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)
    I wan comot.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)
  2. Make e show face.
    True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)
    Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no comot when that kind thing never happen before?  — (jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)
  3. Make a woman drop engine.
    Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)
  4. To con recover (from someting).
    According to Mr Aremu, Nigeria no go fit comot from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well.  — (bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if the don't pay their workers well)

Serial Verb

Di solider beat life comot di guy  —  NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: get out, abort, recover, remove, overlook, forget.