comot

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Transitive Verb

Make person or someting remove person or someting.

  • If our own die, we go dey comot am dey put am for our room.  — (NST_cleaned__22539, If our own die, we will be removing it and put in our rooms )
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If anybody has been getting this type of mind or is looking at a person that is not their husband or wife, they should remove it from their mind immediately.)

Intransitive Verb

  1. Moh waka leave.
    • Di guy don comot.  — (NSC_Tella_2020, The guy has left.)
    • Comot!  — (IBA_42_Barrabas_DG__159, Leave !)
    • I wan comot.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)
  2. Make e show face.
    • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Of a truth, the sun did not set for the whole day until the people of Israel finished Canaan and their host.)
    • Why Joshua go tell Jehovah sey make sun no comot when that kind thing never happen before?  — (jw__9330, Why will Joshua tell Jehovah that the sun should not set when that kind of thing has never happened before?)
  3. Make a woman drop engine.
    • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now, if they are pregnant, they say that if they eat water leaf they will abort because their belly is soft.)
  4. To con recover (from someting).
    • According to Mr Aremu, Nigeria no go fit comot from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well.  — (bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if they don't pay their workers well)

Serial Verb

Di solider beat life comot di guy  —  NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: get out, forget