Difference between revisions of "cow"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama.
 
*Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama.
:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_2021, Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
+
:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 21:45, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  • Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama.
  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Synonyms

nama, malu

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow