Difference between revisions of "cow"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(8 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''cow'' | From: English ''cow'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | *kâu | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-cow.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-cow.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Animal wey dey chop grass and wey get four leg. | + | *Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto. |
− | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |( | + | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}} |
− | === | + | ====Synonyms==== |
− | + | [[nama]], [[malu]] | |
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]] | [[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: ''cow | + | English: ''cow'' |
Latest revision as of 21:33, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English cow
Pronunciation
- kâu
Noun
- Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
- Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
Synonyms
Related forms
Translation
English: cow