Difference between revisions of "cow"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by the same user not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. | + | *Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto. |
− | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |( | + | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 21:33, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English cow
Pronunciation
- kâu
Noun
- Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
- Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
Synonyms
Related forms
Translation
English: cow