Difference between revisions of "cow"

 
Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama.
+
*Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
 
:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
 
:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
  

Latest revision as of 21:33, 28 February 2024

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  • Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Synonyms

nama, malu

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow