cowhead

Revision as of 13:39, 16 February 2021 by 197.210.28.51 (talk) (→‎Synonym)

Naija

Etymology

From: English cow and head

Pronunciation

  • káùhɛ̀d

Play

Noun

Di part of nama body wey e eye, mouth and brain dey and wey dem dey take meat soup.

  • If you chop cowhead you go bow.  — (NSC_Abonyi_2020, Sauce made with the head portion of a cow is palatable.)

Related forms

cow

Synonym

gwongwo, nkwobi

Translation

  • English: a kind of beef sauce