Difference between revisions of "die"

Line 19: Line 19:
 
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}}
 
# Make dem stop to dey do someting.
 
# Make dem stop to dey do someting.
:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(NSC_2020, Please let's settle this issue.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(NSC_2020, Please let's settle this issue.)}}
 +
 
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[die di matter]]
 
* [[die di matter]]

Revision as of 10:37, 2 December 2021

Naija

Etymology

From English die

Pronunciation

  • daɪ̂

Play Play

Verb

Intransitive

  • Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young.  — (NSC_Tella_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
  • If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o.  — (NSC_Tella_2020, If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)

Transitive

  1. Make dem make life comot for person body.
    • Dem don die di guy for express.  — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)
  2. Make dem stop to dey do someting.
    • Abeg make una die di matter.  — (NSC_2020, Please let's settle this issue.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, resolve