Difference between revisions of "die"
(→Naija) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body. | * Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body. | ||
− | :* {{ux|dv|Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |( | + | :* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(NSC_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}} |
− | :* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o. |( | + | :* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|(NSC_2020, If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)}} |
− | |||
− | |||
# Make dem make life comot for person body. | # Make dem make life comot for person body. | ||
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}} | #:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}} | ||
# Make dem stop to dey do someting. | # Make dem stop to dey do someting. | ||
#:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(NSC_2020, Please let's settle this issue.)}} | #:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(NSC_2020, Please let's settle this issue.)}} | ||
− | |||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[die di matter]] | * [[die di matter]] |
Revision as of 13:22, 20 June 2022
Naija
Etymology
From English die
Pronunciation
- daɪ̂
Verb
- Make life comot kpatakpata for person/someting body.
- Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young. — (NSC_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
- If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o. — (NSC_2020, If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)
- Make dem make life comot for person body.
- Dem don die di guy for express. — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)
- Make dem stop to dey do someting.
- Abeg make una die di matter. — (NSC_2020, Please let's settle this issue.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: die, resolve