Difference between revisions of "die"

Line 10: Line 10:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body.
+
# Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body.
:* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(NSC_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(NSC_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}}
:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|(NSC_2020, If you throw caution to the winds in observing  COVID-19 protocol, you may lose your life.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|(NSC_2020, If you throw caution to the winds in observing  COVID-19 protocol, you may lose your life.)}}
 
# Make dem make life comot for person body.
 
# Make dem make life comot for person body.
 
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}}
 
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}}

Revision as of 13:23, 20 June 2022

Naija

Etymology

From English die

Pronunciation

  • daɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make life comot kpatakpata for person/someting body.
    • Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young.  — (NSC_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
    • If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o.  — (NSC_2020, If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)
  2. Make dem make life comot for person body.
    • Dem don die di guy for express.  — (NSC_2021, The guy was killed at the highway.)
  3. Make dem stop to dey do someting.
    • Abeg make una die di matter.  — (NSC_2020, Please let's settle this issue.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, resolve