Difference between revisions of "die"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
 
* daɪ̂
 
* daɪ̂
 
<sm2>Pcm-ng-die.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-die.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-die.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-die.m.ogg</sm2>
  
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive====
+
# Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body.
* Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body.
+
#:* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}}
:* {{ux|dv|Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(NSC_Tella_2020, Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|(If you throw caution to the winds in observing  COVID-19 protocol, you may lose your life.)}}
:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o. |(NSC_Tella_2020, If you throw caution to the winds in observing  COVID-19 protocol, you may lose your life.)}}
 
 
 
====Transitive====
 
 
# Make dem make life comot for person body.
 
# Make dem make life comot for person body.
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(NSC_2021, The guy was killed at the highway.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(The guy was killed at the highway.)}}
 
# Make dem stop to dey do someting.
 
# Make dem stop to dey do someting.
#:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(NSC_2020, Please let's settle this issue.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(Please let's settle this issue.)}}
 
 
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[die di matter]]
 
* [[die di matter]]

Latest revision as of 10:35, 5 May 2023

Naija

Etymology

From English die

Pronunciation

  • daɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make life comot kpatakpata for person/someting body.
    • Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young.  — (Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
    • If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o.  — (If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)
  2. Make dem make life comot for person body.
    • Dem don die di guy for express.  — (The guy was killed at the highway.)
  3. Make dem stop to dey do someting.
    • Abeg make una die di matter.  — (Please let's settle this issue.)

Related form

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, resolve