Difference between revisions of "die"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body. | # Make life [[comot]] [[kpatakpata]] for person/someting body. | ||
− | #:* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |( | + | #:* {{ux|dv| Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan '''die''' young. |(Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)}} |
− | #:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|( | + | #:* {{ux|dv|If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit '''die''' o.|(If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)}} |
# Make dem make life comot for person body. | # Make dem make life comot for person body. | ||
− | #:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|( | + | #:* {{ux|dv| Dem don '''die''' di guy for express.|(The guy was killed at the highway.)}} |
# Make dem stop to dey do someting. | # Make dem stop to dey do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|( | + | #:* {{ux|dv| Abeg make una '''die''' di matter.|(Please let's settle this issue.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[die di matter]] | * [[die di matter]] |
Latest revision as of 10:35, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English die
Pronunciation
- daɪ̂
Verb
- Make life comot kpatakpata for person/someting body.
- Abeg, carry you face put for di oder side, I no wan die young. — (Please, face the other direction; I do not want to die an untimely death.)
- If you con expose yoursef, con get COVID-19, you fit die o. — (If you throw caution to the winds in observing COVID-19 protocol, you may lose your life.)
- Make dem make life comot for person body.
- Dem don die di guy for express. — (The guy was killed at the highway.)
- Make dem stop to dey do someting.
- Abeg make una die di matter. — (Please let's settle this issue.)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: die, resolve