Difference between revisions of "follow"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Sey person join anoder person go do someting. | # Sey person join anoder person go do someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|( | + | #:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(NSC_2021, Go with Richard to get drugs, he is ill.)}} |
#:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}} | #:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}} | ||
− | # Sey dem born person after anoder person | + | # Sey dem born person after anoder person. |
− | #:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|( | + | #:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_2021, Who is your immediate younger sibling?)}} |
− | #:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|( | + | #:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|(NSC_2020, He/she is younger than me.)}} |
# Wetin happen after someting don first happen. | # Wetin happen after someting don first happen. | ||
− | #:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|( | + | #:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|(NSC_2021, After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |( | + | #:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(NSC_2020, The reactions that followed his comments were negative.)}} |
− | # Sey make person | + | # Sey make person gree do someting wey dem say make e do. |
− | #:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |( | + | #:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_2021, To avoid troubles, better to obey the law.)}} |
− | #:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God you go '''follow'''. |( | + | #:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God you go '''follow'''. |( NSC_2020, Choose whether you will serve the gods or God)}} |
# Sey person or someting gree wit someting. | # Sey person or someting gree wit someting. | ||
#:* {{ux|dv|Wetin Oti [[tok]] '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}} | #:* {{ux|dv|Wetin Oti [[tok]] '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}} | ||
# Make person be part of someting. | # Make person be part of someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. |( | + | #:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. |(NSC_2021, I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)}} |
− | #:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, Even the children with autism are | + | #:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, Even the children with autism are included.)}} |
− | |||
# Make person mind dey for someting. | # Make person mind dey for someting. | ||
− | #:* {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |( | + | #:* {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |(NSC_2020, Hope you understand what she is teaching.)}} |
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 11:29, 21 July 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Verb
- Sey person join anoder person go do someting.
- Follow Richard go buy medicine, e no well. — (NSC_2021, Go with Richard to get drugs, he is ill.)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
- Sey dem born person after anoder person.
- Who dem born follow you? — (NSC_2021, Who is your immediate younger sibling?)
- Na im dey follow me for house. — (NSC_2020, He/she is younger than me.)
- Wetin happen after someting don first happen.
- After she slap am, you still dey ask me wetin follow? Na big fight follow straight? — (NSC_2021, After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)
- Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense. — (NSC_2020, The reactions that followed his comments were negative.)
- Sey make person gree do someting wey dem say make e do.
- To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law. — (NSC_2021, To avoid troubles, better to obey the law.)
- Choose wheder na juju abi God you go follow. — ( NSC_2020, Choose whether you will serve the gods or God)
- Sey person or someting gree wit someting.
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)
- Make person be part of someting.
- Me sef follow support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. — (NSC_2021, I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, Even the children with autism are included.)
- Make person mind dey for someting.
- Shey you dey follow wetin she dey teach — (NSC_2020, Hope you understand what she is teaching.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: conform, pursue