Difference between revisions of "follow"
(→Verb) |
|||
(15 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
− | [[follo]] | + | * [[follo]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English ''follow'' | + | From: English ''follow'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* fɔ́lò | * fɔ́lò | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-follo.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-follo.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | # Sey person join anoder person go do someting. | |
− | # Sey | + | #:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(Go with Richard to get drugs, he is ill.)}} |
− | #: {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, | + | #:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}} |
− | #: {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.| | + | # Sey dem born person after anoder person. |
− | #: {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |( | + | #:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|( Who is your immediate younger sibling?)}} |
− | # Sey make person | + | #:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|(He/she is younger than me.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | # Wetin happen after someting don first happen. |
− | #: {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God | + | #:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|(After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)}} |
− | # Sey someting gree wit someting. | + | #:* {{ux|dv|Some of di reactions wey '''follow''' wetin e talk, no make sense. |(The reactions that followed his comments were negative.)}} |
− | #: {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with | + | # Sey make person gree do someting wey dem say make e do. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(To avoid troubles, better to obey the law.)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God you go '''follow'''. |(Choose whether you will serve the gods or God)}} |
− | # Make person dey | + | # Sey person or someting gree wit someting. |
− | #: {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach | | + | #:* {{ux|dv|Wetin Oti [[tok]] '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}} |
− | + | # Make person be part of someting. | |
− | + | #:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. |(I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, Even the children with autism are included.)}} | |
+ | # Make person mind dey for someting. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |(Hope you understand what she is teaching.)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
− | [[followcome]] | + | [[followcome]], [[followfollow]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[join]], [[gumbody]], [[gree]], [[understand]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: conform, | + | * English: ''conform, pursue'' |
Latest revision as of 12:56, 31 May 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English follow
Pronunciation
- fɔ́lò
Verb
- Sey person join anoder person go do someting.
- Follow Richard go buy medicine, e no well. — (Go with Richard to get drugs, he is ill.)
- Follow am, look deir face well o. — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
- Sey dem born person after anoder person.
- Who dem born follow you? — ( Who is your immediate younger sibling?)
- Na im dey follow me for house. — (He/she is younger than me.)
- Wetin happen after someting don first happen.
- After she slap am, you still dey ask me wetin follow? Na big fight follow straight? — (After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)
- Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense. — (The reactions that followed his comments were negative.)
- Sey make person gree do someting wey dem say make e do.
- To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law. — (To avoid troubles, better to obey the law.)
- Choose wheder na juju abi God you go follow. — (Choose whether you will serve the gods or God)
- Sey person or someting gree wit someting.
- Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report. — (bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)
- Make person be part of someting.
- Me sef follow support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. — (I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)
- Even pikin dem wit autism follow. — (bbc__47566, Even the children with autism are included.)
- Make person mind dey for someting.
- Shey you dey follow wetin she dey teach — (Hope you understand what she is teaching.)
Derived forms
Synonyms
Translations
- English: conform, pursue