Difference between revisions of "follow"

Line 13: Line 13:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Sey person join anoder person go do someting.
 
# Sey person join anoder person go do someting.
#:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(NSC_Legbeti_2021. Go with Richard to get drugs, he is ill.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Follow''' Richard go buy medicine, e no well.|(NSC_Legbeti_2021, Go with Richard to get drugs, he is ill.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}}  
 
#:* {{ux|dv|'''Follow''' am, look deir face well o. |(LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)}}  
 
# Sey dem born person after anoder person
 
# Sey dem born person after anoder person
#:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_Legbeti_2021. Who is your immediate younger sibling?)}}
+
#:* {{ux|dv|Who dem born '''follow''' you?|(NSC_Legbeti_2021, Who is your immediate younger sibling?)}}
#:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na im dey '''follow''' me for house.|(NSC_Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)}}
 
# Wetin happen after someting don first happen.  
 
# Wetin happen after someting don first happen.  
 
#:* {{ux|dv|After she slap am, you still dey ask me wetin '''follow'''? Na big fight follow straight?|(NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)}}
 
Line 23: Line 23:
 
# Sey make person obey someting.  
 
# Sey make person obey someting.  
 
#:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}}
 
#:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}}
#:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God u go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)}}
+
#:* {{ux|dv| Choose wheder na juju abi God you go '''follow'''. |( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)}}
 
# Sey person or someting gree wit someting.  
 
# Sey person or someting gree wit someting.  
#:* {{ux|dv|Wetin Oti tok '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}}
+
#:* {{ux|dv|Wetin Oti [[tok]] '''follow''' for wetin dem write for di report. |(bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)}}
 
# Make person be part of someting.
 
# Make person be part of someting.
#:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support say make we stop work until dem pay de 3monts salary dem dey owe us. |(NSC_Legbeti_2021. I support the indefinite strike over the 6months unpaid salary.)}}
+
#:* {{ux|dv|Me sef '''follow''' support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us. |(NSC_Legbeti_2021, I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)}}
#:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566. Even the children with autism are part of it__)}}
+
#:* {{ux|dv|Even pikin dem wit autism '''follow'''. |(bbc__47566, Even the children with autism are part of it__)}}
 
#:* {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)}}
 
#:* {{ux|dv|If to say Chima '''follow''', e, e for... |(NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)}}
# Make person dey focus.
+
# Make person mind dey for someting.
#:* {{ux|dv|To run from [[wahala]], e better to '''follow''' wetin dem talk for inside law. |(NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)}}
 
#:* {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |(NSC_Ajede_2020. Hope you understand what she is teaching.)}}
 
#:* {{ux|dv|Shey you dey '''follow''' wetin she dey teach |(NSC_Ajede_2020. Hope you understand what she is teaching.)}}
 
====Serial Verb====
 
* Na to join others do sommeting
 
:*{{ux|dv|Aggy '''follow''' go kill de chicken. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}}
 
:* {{ux|dv| E '''follow''' come the party. |(NSC_Ajede_2020,He came to the party with them.)}}
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 13:59, 1 August 2021

Naija

Alternative Form

follo

Etymology

From: English follow

Pronunciation

  • fɔ́lò

Play Play

Verb

  1. Sey person join anoder person go do someting.
    • Follow Richard go buy medicine, e no well.  — (NSC_Legbeti_2021, Go with Richard to get drugs, he is ill.)
    • Follow am, look deir face well o.  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__128, Accompany him to have a good look at their faces.)
  2. Sey dem born person after anoder person
    • Who dem born follow you?  — (NSC_Legbeti_2021, Who is your immediate younger sibling?)
    • Na im dey follow me for house.  — (NSC_Ajede 2020, He/she is younger than me in age.)
  3. Wetin happen after someting don first happen.
    • After she slap am, you still dey ask me wetin follow? Na big fight follow straight?  — (NSC_Legbeti_2021. After he slapped her, you are asking what happened next? a big fight followed swiftly.)
    • Some of di reactions wey follow wetin e talk, no make sense.  — (NSC_Ajede_2020. The reactions that followed his comments were negative.)
  4. Sey make person obey someting.
    • To run from wahala, e better to follow wetin dem talk for inside law.  — (NSC_Legbeti_2021. To avoid troubles, better to obey the law.)
    • Choose wheder na juju abi God you go follow.  — ( NSC_Ajede_2020, Choose whether you will serve the gods or God)
  5. Sey person or someting gree wit someting.
    • Wetin Oti tok follow for wetin dem write for di report.  — (bbc__99058, Oti's statement agrees with the contents in the report.)
  6. Make person be part of someting.
    • Me sef follow support sey make we stop work until dem pay di three months salary wey dem dey owe us.  — (NSC_Legbeti_2021, I support the indefinite strike over the 3 months unpaid salary.)
    • Even pikin dem wit autism follow.  — (bbc__47566, Even the children with autism are part of it__)
    • If to say Chima follow, e, e for...  — (NST_cleaned__38602, __If Chima were a part of it, he would have...__)
  7. Make person mind dey for someting.
    • Shey you dey follow wetin she dey teach  — (NSC_Ajede_2020. Hope you understand what she is teaching.)

Derived forms

followcome, followfollow

Synonyms

Translations

  • English: conform, pursue